moimoi

Revision as of 13:53, 15 October 2021 by 160.152.116.16 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Western Nigeria'' ===Pronunciation=== * moímoí <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Name o...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Western Nigeria

Pronunciation

  • moímoí


Noun

  • Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onious, con grind am and con cook am inside container.
  • I dey like to chop moimoi and bread.  — (NSC_ I love eating beans pudding and bread.)
  • If you grow for Nigeria, moimoi na one of di food you go don chop well well as pikin.  — (NSC_2021, If you grew up in Nigeria, beans pudding is one of the delicacies you would have eaten as a child.)

Translation

  • English: beans pudding