morningfood

Naija

Etymology

From Englis: morning and food

Pronunciation

Play

Noun

Food wey person dey chop for earlimomo.

  • Na me dey cook morningfood for my oga madam  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I prepare breakfast for my masters wife.)
  1. Morningfood na di food wey everybody dey suppose try dey chop for everyday.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Breakfast is a very important meal and everybody advised to take it everyday.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: breakfast