moto
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English motor
Pronunciation
mótò Play
Noun
- Car wey person dey drive.
- My moto beta pass im own. — (NSC_2021, My car is better than his car.)
- Beta beta moto dey Naija o. — (NSC_2021, There are good motor cars in Nigeria.)
Synonym
Translation
- English: car