moto

Revision as of 18:16, 8 September 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: English motor

Pronunciation

mótò Play


Noun

  • Car wey person dey ride.
    • My moto beta pass im own.  — (NSC_Tella_2021. My car is more fantastic than his own.)
    • Beta beta moto dey Naija o.  — (NSC_Tella_2021. There are better motor cars in Nigeria.)

Synonym

Translation

  • English: