moto

Revision as of 22:11, 1 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: English motor

Pronunciation

mótò Play


Noun

  • Car wey person dey drive.
  • My moto beta pass im own.  — (NSC_Tella_2021. My car is better than his car.)
  • Beta beta moto dey Naija o.  — (NSC_Tella_2021. There are good motor cars in Nigeria.)

Synonym

Translation

  • English: car