moto

Revision as of 15:54, 10 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

motor

Etymology

  • From: English motor

Pronunciation

mótò Play


Noun

  • Car wey person dey drive.
  • My moto beta pass im own.  — (NSC_2021, My car is better than his car.)
  • Beta beta moto dey Naija o.  — (NSC_2021, There are good motor cars in Nigeria.)

Synonym

Translation

  • English: car