Difference between revisions of "mouth"

Line 21: Line 21:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin person dey use chop
+
# Wetin person take dey chop, laugh and talk
 
#: {{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
 
#: {{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}}
 
#: {{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)}}
 
#: {{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)}}
# to sabi talk or get razor blade tongue / to sabi use person tongue/talk pepper people
+
#: {{ux|dv|dem say wetin come out for di '''mouth''' dey cause many wahala mostly if na bad one |(deuber__5813, they said that what comes out of the mouth can cause many problems especially when it is negative)}}
 +
#: {{ux|dv|If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own '''mouth''' sell di movie for you. |(bbc__4423, If you can get these two things correctly, the customers will use their own lips to promote the movie for you.)}}
 +
# to sabi talk  
 
#: {{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2020, I am sharp-tongued.)}}
 
#: {{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2020, I am sharp-tongued.)}}
#: {{ux|dv|To use bad '''mouth'''. |(jw__37846, To speak in an ill-mannered way.)}}
+
# when person mean wetin e talk
# to talk word wey person mean  
 
 
#: {{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, It is not just by words.)}}
 
#: {{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, It is not just by words.)}}
#: {{ux|dv|Dis wan plenti for '''mouth''' |(bbc__73230, This thing is too much for me to say.)}}
+
# when person no mean wetin e talk/comot for e belle
# to deceive person
+
#: {{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 +
#: {{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)}}
 +
#: {{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)}}
 +
# when person behave like sey e no send person/someting
 
#: {{ux|dv|Aha she chop, clean '''mouth'''. |(LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)}}
 
#: {{ux|dv|Aha she chop, clean '''mouth'''. |(LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)}}
#: {{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Knowledgeable people did not just say it by mouth.)}}
+
# to dey join settle matter for people
# to dey help people settle matter
+
#: {{ux|dv| Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)}}
#: {{ux|dv| Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, __no translation__)}}
+
# wetin dey person mind
# to look for person trouble
+
#: {{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)}}
#: {{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)}}
# speak insincerely
+
# authority wey person get
#: {{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)}}
# di authority
+
# for person to shut up/keep quiet
#: {{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)}}
# to shut people up
+
# wetin person go put eye ontop
#: {{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and '''mouth''' ontop. |(bbc__95224, The news is that the sports and politics.)}}
#  
+
# matter wey dey people mind or wey dey reign
 
+
#: {{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)}}
# to focus on
+
# when person dey boast
#: {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and '''mouth''' ontop. |(bbc__95224, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|People wey no get levels sabi make '''mouth''' make dey like dem. |(NSC__Odirin 2020, People who do not have charisma tend to boast so that they would be liked.)}}
# to speak
+
#: {{ux|dv|APC tell BBC say dis tori no sweet for dia '''mouth''' |(bbc__10877, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|dem say wetin come out for di '''mouth''' dey cause many wahala mostly if na bad one |(deuber__5813, __no translation__)}}
 
# on the lips
 
#: {{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di matter dey everybodi '''mouth''' |(bbc__36028, __no translation__)}}
 
# to talk bad tings
 
#: {{ux|dv|Same-sex marriage supporters even bad '''mouth''' di vote sef - many of dem bin say e no dey necessary, when parliament fit debate on top di issue direct. |(bbc__86861, __no translation__)}}
 
# insincere
 
#: {{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, __no translation__)}}
 
# to boast
 
#: {{ux|dv|I wan make special appeal to my supporters make dem no too make '''mouth''' or yeye di opposition. |(bbc__4152, __no translation__)}}
 
#to praise
 
#: {{ux|dv|If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own '''mouth''' sell di movie for you, Gyang talk finish. |(bbc__4423, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
+
* [[dust mouth]], [[bad mouth]], [[mouth talk]], [[pikin mouth]], [[pipo mouth]], [[lips]]
* [[dust mouth|dust mouth]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Who we wan tell now sey make de dust mouth, |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__57, Who do we want to tell now that they should dust their mouths ?)}}
 
#: {{ux|dv|Because me I no really know who we wan tell make de dust mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__58, Because I, I don't really know who we want to tell that they should dust their mouths.)}}
 
* [[mouth talk|mouth talk]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Trump no dey cover mouth talk when e reach North Korea matter. |(bbc__95878, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyting you see someting be now wey no dey in order, open your mouth talk, |(ONI_24_We-Must-Do-Something_M__86, We need to see some things that are not in order, open your mouth to talk)}}
 
* [[pikin mouth|pikin mouth]]
 
 
 
#: {{ux|dv|JASMIN HEASMAN Di hospital put di tooth wey dem comot from di pikin mouth inside box |(bbc__60712, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say two waitress for Olive Restaurant on 7 May tell one 26 year old woman say make she no think am or try to put breast for her pikin mouth while she dey inside dia restaurant. |(bbc__95343, __no translation__)}}
 
* [[pipo mouth|pipo mouth]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dis na di name wey full pipo mouth. |(bbc__41382, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na one event wey never comot pipo mouth. |(bbc__41585, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 +
nyansh
 
   
 
   
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: mouth

Revision as of 16:52, 15 October 2020

Naija

Alternative forms

maut

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • maʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 18
  • Frequency rank in NSC treebank: 503
  • Frequency in raw corpus: 1125
  • Frequency rank in raw corpus: 326

Definition

part of human being bodi wey dey under nose wey person dey take talk and chop

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk
    You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small mouth chop tiko?  — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)
    dem say wetin come out for di mouth dey cause many wahala mostly if na bad one  — (deuber__5813, they said that what comes out of the mouth can cause many problems especially when it is negative)
    If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own mouth sell di movie for you.  — (bbc__4423, If you can get these two things correctly, the customers will use their own lips to promote the movie for you.)
  2. to sabi talk
    I get mouth.  — (NSC_2020, I am sharp-tongued.)
  3. when person mean wetin e talk
    No be for mouth;  — (bbc__74913, It is not just by words.)
  4. when person no mean wetin e talk/comot for e belle
    Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
    Sabi people no use one mouth talk about am.  — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)
    Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na mouth this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all.  — (jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)
  5. when person behave like sey e no send person/someting
    Aha she chop, clean mouth.  — (LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)
  6. to dey join settle matter for people
    Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia.  — (bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)
  7. wetin dey person mind
    But dem dey find wetin dey Jesus mouth, so that dem go arrest am.  — (jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)
    Oloye Idowu Olukunle get anoda mouth for di mata.  — (bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)
  8. authority wey person get
    Na di mouth of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot.  — (deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)
  9. for person to shut up/keep quiet
    On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)
  10. wetin person go put eye ontop
    Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop.  — (bbc__95224, The news is that the sports and politics.)
  11. matter wey dey people mind or wey dey reign
    Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)
  12. when person dey boast
    People wey no get levels sabi make mouth make dey like dem.  — (NSC__Odirin 2020, People who do not have charisma tend to boast so that they would be liked.)

Related forms

Antonyms

nyansh

Translations

  • English: mouth