Difference between revisions of "mouth"
(→Noun) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin person take dey chop, laugh and talk | # Wetin person take dey chop, laugh and talk | ||
− | #: {{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}} | + | #:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}} |
− | #: {{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)}} | + | #:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)}} |
− | #: {{ux|dv|dem say wetin come out for di '''mouth''' dey cause many wahala mostly if na bad one |(deuber__5813, they said that what comes out of the mouth can cause many problems especially when it is negative)}} | + | #:*{{ux|dv|dem say wetin come out for di '''mouth''' dey cause many wahala mostly if na bad one |(deuber__5813, they said that what comes out of the mouth can cause many problems especially when it is negative)}} |
− | #: {{ux|dv|If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own '''mouth''' sell di movie for you. |(bbc__4423, If you can get these two things correctly, the customers will use their own lips to promote the movie for you.)}} | + | #:*{{ux|dv|If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own '''mouth''' sell di movie for you. |(bbc__4423, If you can get these two things correctly, the customers will use their own lips to promote the movie for you.)}} |
# to sabi talk | # to sabi talk | ||
− | #: {{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2020, I am sharp-tongued.)}} | + | #:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2020, I am sharp-tongued.)}} |
# when person mean wetin e talk | # when person mean wetin e talk | ||
− | #: {{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, It is not just by words.)}} | + | #:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, It is not just by words.)}} |
# when person no mean wetin e talk/comot for e belle | # when person no mean wetin e talk/comot for e belle | ||
− | #: {{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} | + | #:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} |
− | #: {{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)}} | + | #:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)}} |
− | #: {{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)}} | + | #:*{{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)}} |
# when person behave like sey e no send person/someting | # when person behave like sey e no send person/someting | ||
− | #: {{ux|dv|Aha she chop, clean '''mouth'''. |(LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)}} | + | #:*{{ux|dv|Aha she chop, clean '''mouth'''. |(LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)}} |
# to dey join settle matter for people | # to dey join settle matter for people | ||
− | #: {{ux|dv| Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)}} | + | #:*{{ux|dv| Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)}} |
# wetin dey person mind | # wetin dey person mind | ||
− | #: {{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)}} | + | #:*{{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)}} |
− | #: {{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)}} | + | #:*{{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)}} |
# authority wey person get | # authority wey person get | ||
− | #: {{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)}} | + | #:*{{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)}} |
# for person to shut up/keep quiet | # for person to shut up/keep quiet | ||
− | #: {{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)}} | + | #:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)}} |
# wetin person go put eye ontop | # wetin person go put eye ontop | ||
− | #: {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and '''mouth''' ontop. |(bbc__95224, The news is that the sports and politics.)}} | + | #:*{{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and '''mouth''' ontop. |(bbc__95224, The news is that the sports and politics.)}} |
# matter wey dey people mind or wey dey reign | # matter wey dey people mind or wey dey reign | ||
− | #: {{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)}} | + | #:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)}} |
# when person dey boast | # when person dey boast | ||
− | #: {{ux|dv|People wey no get levels sabi make '''mouth''' make dey like dem. |(NSC__Odirin 2020, People who do not have charisma tend to boast so that they would be liked.)}} | + | #:*{{ux|dv|People wey no get levels sabi make '''mouth''' make dey like dem. |(NSC__Odirin 2020, People who do not have charisma tend to boast so that they would be liked.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 12:30, 19 October 2020
Naija
Alternative forms
maut
Etymology
From: English mouth
Pronunciation
- maʊt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 18
- Frequency rank in NSC treebank: 503
- Frequency in raw corpus: 1125
- Frequency rank in raw corpus: 326
Definition
Part of human being bodi wey dey under nose wey person dey take talk and chop
Noun
- Wetin person take dey chop, laugh and talk
- You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small mouth chop tiko? — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
- Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me. — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)
- dem say wetin come out for di mouth dey cause many wahala mostly if na bad one — (deuber__5813, they said that what comes out of the mouth can cause many problems especially when it is negative)
- If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own mouth sell di movie for you. — (bbc__4423, If you can get these two things correctly, the customers will use their own lips to promote the movie for you.)
- to sabi talk
- I get mouth. — (NSC_2020, I am sharp-tongued.)
- when person mean wetin e talk
- No be for mouth; — (bbc__74913, It is not just by words.)
- when person no mean wetin e talk/comot for e belle
- Na just mouth. — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
- Sabi people no use one mouth talk about am. — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)
- Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na mouth this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. — (jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)
- when person behave like sey e no send person/someting
- Aha she chop, clean mouth. — (LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)
- to dey join settle matter for people
- Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia. — (bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)
- wetin dey person mind
- But dem dey find wetin dey Jesus mouth, so that dem go arrest am. — (jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)
- Oloye Idowu Olukunle get anoda mouth for di mata. — (bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)
- authority wey person get
- Na di mouth of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. — (deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)
- for person to shut up/keep quiet
- On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)
- wetin person go put eye ontop
- Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop. — (bbc__95224, The news is that the sports and politics.)
- matter wey dey people mind or wey dey reign
- Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija. — (bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)
- when person dey boast
- People wey no get levels sabi make mouth make dey like dem. — (NSC__Odirin 2020, People who do not have charisma tend to boast so that they would be liked.)
Related forms
Antonyms
nyansh
Translations
- English: mouth