Difference between revisions of "mouth"

Line 26: Line 26:
 
#:*{{ux|dv|dem say wetin come out for di '''mouth''' dey cause many wahala mostly if na bad one |(deuber__5813, they said that what comes out of the mouth can cause many problems especially when it is negative)}}
 
#:*{{ux|dv|If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own '''mouth''' sell di movie for you. |(bbc__4423, If you can get these two things correctly, the customers will use their own lips to promote the movie for you.)}}
 
# to sabi talk  
+
# To sabi talk  
 
#:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2020, I am sharp-tongued.)}}
 
#:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2020, I am sharp-tongued.)}}
# when person mean wetin e talk  
+
# When person mean wetin e talk  
 
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, It is not just by words.)}}
 
#:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, It is not just by words.)}}
# when person no mean wetin e talk/comot for e belle
+
# When person no mean wetin e talk/comot for e belle
 
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 
#:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)}}
 
#:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)}}
 
# when person behave like sey e no send person/someting
+
# When person behave like sey e no send person/someting
 
#:*{{ux|dv|Aha she chop, clean '''mouth'''. |(LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)}}
 
#:*{{ux|dv|Aha she chop, clean '''mouth'''. |(LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)}}
# to dey join settle matter for people
+
# To dey join settle matter for people
 
#:*{{ux|dv| Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)}}
 
#:*{{ux|dv| Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)}}
# wetin dey person mind
+
# Wetin dey person mind
 
#:*{{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)}}
 
#:*{{ux|dv|But dem dey find wetin dey Jesus '''mouth''', so that dem go arrest am. |(jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)}}
 
#:*{{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)}}
 
#:*{{ux|dv|Oloye Idowu Olukunle get anoda '''mouth''' for di mata. |(bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)}}
# authority wey person get
+
# Authority wey person get
 
#:*{{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770,  It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)}}
 
# for person to shut up/keep quiet
+
# For person to shut up/keep quiet
 
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)}}
 
# wetin person go put eye ontop
+
# Wetin person go put eye ontop
 
#:*{{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and '''mouth''' ontop. |(bbc__95224, The news is that the sports and politics.)}}
 
#:*{{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and '''mouth''' ontop. |(bbc__95224, The news is that the sports and politics.)}}
# matter wey dey people mind or wey dey reign  
+
# Matter wey dey people mind or wey dey reign  
 
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)}}
# when person dey boast
+
# When person dey boast
 
#:*{{ux|dv|People wey no get levels sabi make '''mouth''' make dey like dem. |(NSC__Odirin 2020, People who do not have charisma tend to boast so that they would be liked.)}}
 
#:*{{ux|dv|People wey no get levels sabi make '''mouth''' make dey like dem. |(NSC__Odirin 2020, People who do not have charisma tend to boast so that they would be liked.)}}
 
Revision as of 12:33, 19 October 2020

Naija

Alternative forms

maut

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • maʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 18
  • Frequency rank in NSC treebank: 503
  • Frequency in raw corpus: 1125
  • Frequency rank in raw corpus: 326

Definition

Part of human being bodi wey dey under nose wey person dey take talk and chop

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small mouth chop tiko?  — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)
    • dem say wetin come out for di mouth dey cause many wahala mostly if na bad one  — (deuber__5813, they said that what comes out of the mouth can cause many problems especially when it is negative)
    • If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own mouth sell di movie for you.  — (bbc__4423, If you can get these two things correctly, the customers will use their own lips to promote the movie for you.)
  2. To sabi talk
    • I get mouth.  — (NSC_2020, I am sharp-tongued.)
  3. When person mean wetin e talk
    • No be for mouth;  — (bbc__74913, It is not just by words.)
  4. When person no mean wetin e talk/comot for e belle
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
    • Sabi people no use one mouth talk about am.  — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue/ did not have a single opinion.)
    • Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na mouth this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all.  — (jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)
  5. When person behave like sey e no send person/someting
    • Aha she chop, clean mouth.  — (LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)
  6. To dey join settle matter for people
    • Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia.  — (bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia)
  7. Wetin dey person mind
    • But dem dey find wetin dey Jesus mouth, so that dem go arrest am.  — (jw__32363, But they were looking for a way to find Jesus' opinion so that they will arrest him.)
    • Oloye Idowu Olukunle get anoda mouth for di mata.  — (bbc__77360, Oloye Idowu Olukunle has a different opinion on the matter.)
  8. Authority wey person get
    • Na di mouth of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot.  — (deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)
  9. For person to shut up/keep quiet
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)
  10. Wetin person go put eye ontop
    • Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop.  — (bbc__95224, The news is that the sports and politics.)
  11. Matter wey dey people mind or wey dey reign
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)
  12. When person dey boast
    • People wey no get levels sabi make mouth make dey like dem.  — (NSC__Odirin 2020, People who do not have charisma tend to boast so that they would be liked.)

Related forms

Antonyms

nyansh

Translations

  • English: mouth