Difference between revisions of "mouth"
(→Noun) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin person take dey chop, laugh and talk | # Wetin person take dey chop, laugh and talk | ||
− | #:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take | + | #:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop tiko? |(NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}} |
− | #:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, | + | #:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}} |
− | # | + | #Na for person to sabi talk |
− | + | #:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_ , I am sharp-tongued.)}} | |
− | + | #Na for talk to dey serious | |
− | #:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |( | + | #:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, I am not being boastful.)}} |
− | # | ||
− | #:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''; |(bbc__74913, | ||
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} | #:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue | + | #Na agreement |
+ | #:*{{ux|dv|Na one '''mouth''' husband and wife go take di matter give landlord. |(NSC_Odirin 2020, A husband and wife must speak with one voice to the landlord.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)}} | ||
+ | #Na ordinary talk. | ||
#:*{{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)}} | #:*{{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)}} | ||
− | # To | + | #To get power for matter. |
− | #:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia | + | #:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia.)}} |
− | + | #:*{{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | #:*{{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, | ||
− | #:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years)}} | ||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[dust mouth]], [[bad mouth]], [[mouth talk]], [[pikin mouth]], [[pipo mouth]] | + | *[[dust mouth]], [[bad mouth]], [[mouth talk]], [[pikin mouth]], [[pipo mouth]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: mouth | * English: mouth |
Revision as of 14:50, 28 October 2020
Naija
Alternative forms
maut
Etymology
From: English mouth
Pronunciation
- maʊt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 18
- Frequency rank in NSC treebank: 503
- Frequency in raw corpus: 1125
- Frequency rank in raw corpus: 326
Definition
Part of person bodi wey e dey take talk and chop
Noun
- Wetin person take dey chop, laugh and talk
- You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko? — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
- Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me. — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
- Na for person to sabi talk
- I get mouth. — (NSC_ , I am sharp-tongued.)
- Na for talk to dey serious
- No be for mouth; — (bbc__74913, I am not being boastful.)
- Na just mouth. — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
- Na agreement
- Na one mouth husband and wife go take di matter give landlord. — (NSC_Odirin 2020, A husband and wife must speak with one voice to the landlord.)
- Sabi people no use one mouth talk about am. — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)
- Na ordinary talk.
- Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na mouth this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. — (jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)
- To get power for matter.
- Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia. — (bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia.)
- Na di mouth of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. — (deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)
- On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years.)
Related forms
Translations
- English: mouth