Difference between revisions of "mouth"

Line 36: Line 36:
 
#To get power for matter.  
 
#To get power for matter.  
 
#:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia.)}}
 
#:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia.)}}
 +
#Wetin dey person mind
 +
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na di '''mouth''' of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. |(deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)}}
 
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years.)}}
 
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
*[[dust mouth]], [[bad mouth]], [[mouth talk]], [[pikin mouth]], [[pipo mouth]]
+
*[[dust mouth]], [[bad mouth]], [[mouth talk]], [[pikin mouth]], [[people mouth]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: mouth
 
* English: mouth

Revision as of 14:58, 28 October 2020

Naija

Alternative forms

maut

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • maʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 18
  • Frequency rank in NSC treebank: 503
  • Frequency in raw corpus: 1125
  • Frequency rank in raw corpus: 326

Definition

Part of person bodi wey e dey take talk and chop

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko?  — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
  2. Na for person to sabi talk
    • I get mouth.  — (NSC_ , I am sharp-tongued.)
  3. Na for talk to dey serious
    • No be for mouth;  — (bbc__74913, I am not being boastful.)
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
  4. Na agreement
    • Na one mouth husband and wife go take di matter give landlord.  — (NSC_Odirin 2020, A husband and wife must speak with one voice to the landlord.)
    • Sabi people no use one mouth talk about am.  — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)
  5. Na ordinary talk.
    • Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na mouth this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all.  — (jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)
  6. To get power for matter.
    • Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia.  — (bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia.)
  7. Wetin dey person mind
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)
    • Na di mouth of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot.  — (deuber__1770, It is the special adviser on Petroleum and Energy who gave this order.)
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years.)

Related forms

Translations

  • English: mouth