Difference between revisions of "mouth"

Line 30: Line 30:
 
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}}
 
#Na agreement
 
#Na agreement
#:*{{ux|dv|Na one '''mouth''' husband and wife go take di matter give landlord. |(NSC_Odirin 2020, A husband and wife must speak with one voice to the landlord.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na one '''mouth''' di husband and wife go take talk di matter give landlord. |(NSC_Odirin 2020, The couple should be in unison when discussing the matter with the landlord.)}}
 
#:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)}}
 
#:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)}}
 
#Na ordinary talk.
 
#Na ordinary talk.
#:*{{ux|dv|Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na '''mouth''' this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. |(jw__4457, It is what made Jesus refer to what prophet Isaiah said about them when he said: This people respect me only with their lips.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na only mouth politicians for Nigeria sabi make. |(NSC__Odirin 2020, Nigerian politicians are just insincere.)}}
#To get power for matter.  
+
#Na when person get say for someting.  
#:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved with a number of things that is happening in the Gambia.)}}
+
#:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)}}
 
#Wetin dey person mind
 
#Wetin dey person mind
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(bbc__36028, NSC_Odirin 2020, It is EndSARS that is presently on everybody's mouth in Nigeria.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(NSC_Odirin 2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}}
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku shut the mouths of his opponents when he first landed in US after 12 years.)}}
+
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his opponents when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[dust mouth]], [[bad mouth]], [[mouth talk]], [[pikin mouth]], [[people mouth]]
 
*[[dust mouth]], [[bad mouth]], [[mouth talk]], [[pikin mouth]], [[people mouth]]

Revision as of 21:36, 30 October 2020

Naija

Alternative forms

maut

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • maʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 18
  • Frequency rank in NSC treebank: 503
  • Frequency in raw corpus: 1125
  • Frequency rank in raw corpus: 326

Definition

Part of person bodi wey e dey take talk and chop

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko?  — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
  2. Na for person to sabi talk
    • I get mouth.  — (NSC_ , I am sharp-tongued.)
  3. Na for talk to dey serious
    • No be for mouth;  — (bbc__74913, I am not being boastful.)
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
  4. Na agreement
    • Na one mouth di husband and wife go take talk di matter give landlord.  — (NSC_Odirin 2020, The couple should be in unison when discussing the matter with the landlord.)
    • Sabi people no use one mouth talk about am.  — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)
  5. Na ordinary talk.
    • Na only mouth politicians for Nigeria sabi make.  — (NSC__Odirin 2020, Nigerian politicians are just insincere.)
  6. Na when person get say for someting.
    • Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia.  — (bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)
  7. Wetin dey person mind
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (NSC_Odirin 2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his opponents when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)

Related forms

Translations

  • English: mouth