Difference between revisions of "mouth"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin person take dey chop, laugh and talk | # Wetin person take dey chop, laugh and talk | ||
− | #:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop tiko? |( | + | #:*{{ux|dx|You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small '''mouth''' chop [[tiko]]? |(NSC_Abonyi_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)}} |
#:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}} | #:*{{ux|dv|Momoh, Momoh, dat your '''mouth''' wey you dey take laugh me, na dat same '''mouth''' you go take come beg me. |(Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)}} | ||
#Na for person to sabi talk | #Na for person to sabi talk | ||
− | #:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |( | + | #:*{{ux|dv|I get '''mouth'''. |(NSC_2021, I am sharp-tongued.)}} |
#Na for talk to dey serious | #Na for talk to dey serious | ||
− | #:*{{ux|dv|No be for '''mouth''' | + | #:*{{ux|dv|No be for '''mouth'''. |(bbc__74913, I am not being boastful.)}} |
#:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} | #:*{{ux|dv|Na just '''mouth'''. |(NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)}} | ||
#Na agreement | #Na agreement | ||
− | #:*{{ux|dv|Na one '''mouth''' di husband and wife go take talk di matter give landlord. |( | + | #:*{{ux|dv|Na one '''mouth''' di husband and wife go take talk di matter give landlord. |(NSC_Abonyi_2020, The couple should be in unison when discussing the matter with the landlord.)}} |
#:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)}} | #:*{{ux|dv|Sabi people no use one '''mouth''' talk about am. |(bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)}} | ||
#Na ordinary talk. | #Na ordinary talk. | ||
− | #:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |( | + | #:*{{ux|dv|Na only '''mouth''' politicians for Nigeria sabi make. |(NSC__Abonyi_2020, Nigerian politicians are plain insincere.)}} |
#Na when person get say for someting. | #Na when person get say for someting. | ||
#:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)}} | #:*{{ux|dv|Nigeria get '''mouth''' for plenty things wey dey appun for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)}} | ||
#Wetin dey person mind | #Wetin dey person mind | ||
− | #:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |( | + | #:*{{ux|dv|Na EndSARS dey everybodi '''mouth''' now for Naija. |(NSC_Abonyi_2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)}} |
#:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}} | #:*{{ux|dv|On January 18 2019, Atiku close di '''mouth''' of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. |(bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)}} | ||
+ | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[bad mouth]], [[pikin mouth]], [[people mouth]] | *[[bad mouth]], [[pikin mouth]], [[people mouth]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: mouth | + | * English: ''mouth'' |
Revision as of 17:55, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English mouth
Pronunciation
- maʊt
Noun
- Wetin person take dey chop, laugh and talk
- You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko? — (NSC_Abonyi_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
- Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me. — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
- Na for person to sabi talk
- I get mouth. — (NSC_2021, I am sharp-tongued.)
- Na for talk to dey serious
- No be for mouth. — (bbc__74913, I am not being boastful.)
- Na just mouth. — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
- Na agreement
- Na one mouth di husband and wife go take talk di matter give landlord. — (NSC_Abonyi_2020, The couple should be in unison when discussing the matter with the landlord.)
- Sabi people no use one mouth talk about am. — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)
- Na ordinary talk.
- Na only mouth politicians for Nigeria sabi make. — (NSC__Abonyi_2020, Nigerian politicians are plain insincere.)
- Na when person get say for someting.
- Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia. — (bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)
- Wetin dey person mind
- Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija. — (NSC_Abonyi_2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
- On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)
Related forms
Translations
- English: mouth