Difference between revisions of "mouth"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
maut
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''mouth''
 
From: English ''mouth''

Revision as of 17:51, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • maʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 18
  • Frequency rank in NSC treebank: 503
  • Frequency in raw corpus: 1125
  • Frequency rank in raw corpus: 326

Definition

Part of person bodi wey e dey take talk and chop

Noun

  1. Wetin person take dey chop, laugh and talk
    • You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko?  — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    • Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
  2. Na for person to sabi talk
    • I get mouth.  — (NSC_ , I am sharp-tongued.)
  3. Na for talk to dey serious
    • No be for mouth;  — (bbc__74913, I am not being boastful.)
    • Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
  4. Na agreement
    • Na one mouth di husband and wife go take talk di matter give landlord.  — (NSC_Odirin 2020, The couple should be in unison when discussing the matter with the landlord.)
    • Sabi people no use one mouth talk about am.  — (bbc__63901, Experts had different opinions on the issue.)
  5. Na ordinary talk.
    • Na only mouth politicians for Nigeria sabi make.  — (NSC__Odirin 2020, Nigerian politicians are plain insincere.)
  6. Na when person get say for someting.
    • Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia.  — (bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)
  7. Wetin dey person mind
    • Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija.  — (NSC_Odirin 2020, The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
    • On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)

Related forms

Translations

  • English: mouth