mouth
Naija
Alternative forms
maut
Etymology
From: English mouth
Pronunciation
- maʊt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 18
- Frequency rank in NSC treebank: 503
- Frequency in raw corpus: 1125
- Frequency rank in raw corpus: 326
Definition
part of human being bodi wey dey under nose
Noun
- Wetin person dey use chop
- You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small mouth chop tiko? — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat.)
- Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me. — (deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come apologise to me.)
- See mouth. — (katakata__1047, __no translation__)
- I get mouth. — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__182, I have the guts.)
- case (frequency:44)
- No be for mouth; — (bbc__74913, __no translation__)
- Dis wan plenti for mouth — (bbc__73230, __no translation__)
- amod (frequency:28)
- To use bad mouth. — (jw__37846, __no translation__)
- Aha she chop, clean mouth. — (LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and cleaned her mouth.)
- nmod (frequency:18)
- Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia. — (bbc__73654, __no translation__)
- But dem dey find wetin dey Jesus mouth, so that dem go arrest am. — (jw__32363, __no translation__)
- det (frequency:17)
- Sabi people no use one mouth talk about am. — (bbc__63901, __no translation__)
- Oloye Idowu Olukunle get anoda mouth for di mata. — (bbc__77360, __no translation__)
- det-nmod (frequency:13)
- Na di mouth of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot. — (deuber__1770, __no translation__)
- On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. — (bbc__77604, __no translation__)
- cc (frequency:11)
- Naim be sey you go dey work for hand to mouth every time. — (NST_cleaned__20613, __no translation__)
- Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop. — (bbc__95224, __no translation__)
- case-det (frequency:10)
- APC tell BBC say dis tori no sweet for dia mouth — (bbc__10877, __no translation__)
- dem say wetin come out for di mouth dey cause many wahala mostly if na bad one — (deuber__5813, __no translation__)
- advmod (frequency:7)
- Na just mouth. — (NST_cleaned__40780, __no translation__)
- Di matter dey everybodi mouth — (bbc__36028, __no translation__)
- dep (frequency:5)
- Same-sex marriage supporters even bad mouth di vote sef - many of dem bin say e no dey necessary, when parliament fit debate on top di issue direct. — (bbc__86861, __no translation__)
- Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na mouth this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all. — (jw__4457, __no translation__)
- conj (frequency:5)
- I wan make special appeal to my supporters make dem no too make mouth or yeye di opposition. — (bbc__4152, __no translation__)
- Human Papiloma Virus na virus wey fit affect pesin skin and oda parts of di bodi like di cervix, mouth, throat and inside pesin bumbum. — (bbc__56769, __no translation__)
- amod-det (frequency:3)
- Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me. — (deuber__1957, __no translation__)
- If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own mouth sell di movie for you, Gyang talk finish. — (bbc__4423, __no translation__)
Related forms
- Who we wan tell now sey make de dust mouth, — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__57, Who do we want to tell now that they should dust their mouths ?)
- Because me I no really know who we wan tell make de dust mouth. — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__58, Because I, I don't really know who we want to tell that they should dust their mouths.)
- Trump no dey cover mouth talk when e reach North Korea matter. — (bbc__95878, __no translation__)
- Anyting you see someting be now wey no dey in order, open your mouth talk, — (ONI_24_We-Must-Do-Something_M__86, We need to see some things that are not in order, open your mouth to talk)
- JASMIN HEASMAN Di hospital put di tooth wey dem comot from di pikin mouth inside box — (bbc__60712, __no translation__)
- Tori be say two waitress for Olive Restaurant on 7 May tell one 26 year old woman say make she no think am or try to put breast for her pikin mouth while she dey inside dia restaurant. — (bbc__95343, __no translation__)
- Dis na di name wey full pipo mouth. — (bbc__41382, __no translation__)
- Dis na one event wey never comot pipo mouth. — (bbc__41585, __no translation__)
Synonyms
Antonyms
- eye 0.80 2008, mind 0.70 3840, hand 0.68 3099, eyes 0.62 198, head 0.60 1697, bodi 0.55 1294, politics 0.53 432, ear 0.52 349, hands 0.51 154
Translations
- English: no definition