mouth

Revision as of 17:23, 13 October 2020 by 154.66.32.140 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

maut

Etymology

From: English mouth

Pronunciation

  • maʊt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 18
  • Frequency rank in NSC treebank: 503
  • Frequency in raw corpus: 1125
  • Frequency rank in raw corpus: 326

Definition

part of human being bodi wey dey under nose wey person dey take talk and chop

Noun

  1. Wetin person dey use chop
    You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take e small mouth chop tiko?  — (NSC_Odirin_2020, Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
    Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me.  — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, that your mouth that you are using to laugh at me, it is that same mouth that you will use to come and apologise to me.)
  2. to sabi talk or get razor blade tongue / to sabi use person tongue/talk pepper people
    I get mouth.  — (NSC_2020, I am sharp-tongued.)
    To use bad mouth.  — (jw__37846, To speak in an ill-mannered way.)
  3. to talk word wey person mean
    No be for mouth;  — (bbc__74913, It is not just by words.)
    Dis wan plenti for mouth  — (bbc__73230, This thing is too much for me to say.)
  4. to deceive person
    Aha she chop, clean mouth.  — (LAG_38_Elections_DG__127, Aha, she ate and did not yield.)
    Sabi people no use one mouth talk about am.  — (bbc__63901, Knowledgeable people did not just say it by mouth.)
  5. to dey help people settle matter
    Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia.  — (bbc__73654, __no translation__)
  6. to look for person trouble
    But dem dey find wetin dey Jesus mouth, so that dem go arrest am.  — (jw__32363, __no translation__)
  7. speak insincerely
    Oloye Idowu Olukunle get anoda mouth for di mata.  — (bbc__77360, __no translation__)
  8. di authority
    Na di mouth of di special adviser on top petroleum matter and energy matter dis order fall comot.  — (deuber__1770, __no translation__)
  9. to shut people up
    On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years.  — (bbc__77604, __no translation__)
  1. to focus on
    Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop.  — (bbc__95224, __no translation__)
  2. to speak
    APC tell BBC say dis tori no sweet for dia mouth  — (bbc__10877, __no translation__)
    dem say wetin come out for di mouth dey cause many wahala mostly if na bad one  — (deuber__5813, __no translation__)
  3. on the lips
    Na just mouth.  — (NST_cleaned__40780, __no translation__)
    Di matter dey everybodi mouth  — (bbc__36028, __no translation__)
  4. to talk bad tings
    Same-sex marriage supporters even bad mouth di vote sef - many of dem bin say e no dey necessary, when parliament fit debate on top di issue direct.  — (bbc__86861, __no translation__)
  5. insincere
    Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na mouth this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all.  — (jw__4457, __no translation__)
  6. to boast
    I wan make special appeal to my supporters make dem no too make mouth or yeye di opposition.  — (bbc__4152, __no translation__)
  7. to praise
    If you fit get dis two things correct, na customers go use dia own mouth sell di movie for you, Gyang talk finish.  — (bbc__4423, __no translation__)

Related forms

  1. Who we wan tell now sey make de dust mouth,  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__57, Who do we want to tell now that they should dust their mouths ?)
    Because me I no really know who we wan tell make de dust mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__58, Because I, I don't really know who we want to tell that they should dust their mouths.)
  1. Trump no dey cover mouth talk when e reach North Korea matter.  — (bbc__95878, __no translation__)
    Anyting you see someting be now wey no dey in order, open your mouth talk,  — (ONI_24_We-Must-Do-Something_M__86, We need to see some things that are not in order, open your mouth to talk)
  1. JASMIN HEASMAN Di hospital put di tooth wey dem comot from di pikin mouth inside box  — (bbc__60712, __no translation__)
    Tori be say two waitress for Olive Restaurant on 7 May tell one 26 year old woman say make she no think am or try to put breast for her pikin mouth while she dey inside dia restaurant.  — (bbc__95343, __no translation__)
  1. Dis na di name wey full pipo mouth.  — (bbc__41382, __no translation__)
    Dis na one event wey never comot pipo mouth.  — (bbc__41585, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition