Difference between revisions of "move"

Line 10: Line 10:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
Make someting/person wey dey one place no dey di place again.
+
Make someting/person comot for where e dey before.
 +
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make dem carry someting go anoder place .
 
# Make dem carry someting go anoder place .

Revision as of 15:37, 9 October 2020

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English move

Pronunciation

mȏve

Play Play

Definition

Make someting/person comot for where e dey before.

Verb

  1. Make dem carry someting go anoder place .
     — ( insert translation )
  2. Make someting wey bin get as e dey no dey like dat.
    insert example  — ( insert translation )
  3. Make person comot.
    Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no move before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o.  —  (NSC_Emeka_2020, Bro, the wat that things are, if you don't leave thuis place at this moment, you will have to endure whatever you see.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation