Difference between revisions of "move"

Line 13: Line 13:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make dem carry someting go anoder place .
+
# Make position or condition of person or someting change.  
#: {{ux|dv| |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| If you like no go '''move''' your car from road, VIO dey come. |( If you like don't remove your car from the road, the VIO is on the way. )}}
#  Make someting wey bin get as e dey no dey like dat.
+
#:* {{ux|dv| After 60 years, dis old politicians no go fit move Nigeria go front. | ( After 60 years, these old politicians are unable to move Nigeria forward.)
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#  Make person comot for where e dey.
#  Make person comot.
+
#: {{ux|dv| Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no '''move''' before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o. | (NSC_Emeka_2020, Bro, if you don't leave this place at this moment, before my spittle dries up, whatever you experience, bear it.)}}
#: {{ux|dv| Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no move before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o. | (NSC_Emeka_2020, Bro, the wat that things are, if you don't leave thuis place at this moment, you will have to endure whatever you see.)}}
+
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 15:48, 9 October 2020

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English move

Pronunciation

mȏve

Play Play

Definition

Make someting/person comot for where e dey before.

Verb

  1. Make position or condition of person or someting change.
    • If you like no go move your car from road, VIO dey come.  — ( If you like don't remove your car from the road, the VIO is on the way. )
    • {{ux|dv| After 60 years, dis old politicians no go fit move Nigeria go front. | ( After 60 years, these old politicians are unable to move Nigeria forward.)
  2. Make person comot for where e dey.
    Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no move before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o.  —  (NSC_Emeka_2020, Bro, if you don't leave this place at this moment, before my spittle dries up, whatever you experience, bear it.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation