move

Revision as of 15:48, 9 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English move

Pronunciation

mȏve

Play Play

Definition

Make someting/person comot for where e dey before.

Verb

  1. Make position or condition of person or someting change.
    • If you like no go move your car from road, VIO dey come.  — ( If you like don't remove your car from the road, the VIO is on the way. )
    • {{ux|dv| After 60 years, dis old politicians no go fit move Nigeria go front. | ( After 60 years, these old politicians are unable to move Nigeria forward.)
  2. Make person comot for where e dey.
    Ogbeni, as I look you like dis eh, if you no move before dis my spit dry, anyting wey you see, use your chest collect am o.  —  (NSC_Emeka_2020, Bro, if you don't leave this place at this moment, before my spittle dries up, whatever you experience, bear it.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation