Difference between revisions of "na"
(→Verb) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | Wetin person dey use talk about someting wey person no wan use di name. | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Na''' village, '''na''' im dem dey. |(BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Na''' fibroid, '''na''' im de do am. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__84, It was fibroid she had.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| My name '''na''' Ibrahim Salomi. |(ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| My name '''na''' Joke Babatunde. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[be]], [[dey]] | * [[be]], [[dey]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''is'' a ''be'' form | * English: ''is'' a ''be'' form |
Revision as of 11:19, 18 March 2021
Naija
Etymology
From Portuguese na
Pronunciation
- nà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2008
- Frequency rank in NSC treebank: 6
- Frequency in raw corpus: 41064
- Frequency rank in raw corpus: 13
Adverb
- (Discursive) time wey we dey for someting.
- E go want taste am na haha. — (LAG_36_Marriage_DG__34, He will just want to taste it now, haha.)
Translations
- English: now
Verb
Wetin person dey use talk about someting wey person no wan use di name.
- Na village, na im dem dey. — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)
- Na fibroid, na im de do am. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__84, It was fibroid she had.)
- My name na Ibrahim Salomi. — (ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)
- My name na Joke Babatunde. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)
Synonyms
Translations
- English: is a be form
Particle
Di marker wey de dey use focus word for sentence.
- and na im be di cheapest — (deuber__3875, And it is the cheapest)
- Na yesterday Sunday o, na im dis one shele for Lagos. — (deuber, It was Sunday, yesterday, that was when this one happenend in Lagos)
- Na so because that kind love dey deceive people. — (jw__10522, It is so, because that kind of love deceives people.)
Translations
- English: is