Difference between revisions of "na"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* naim
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From Portuguese ''na''
 
From Portuguese ''na''

Revision as of 16:58, 7 December 2020

Naija

Etymology

From Portuguese na

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2008
  • Frequency rank in NSC treebank: 6
  • Frequency in raw corpus: 41064
  • Frequency rank in raw corpus: 13


Adverb

  • (Discursive) time wey we dey for someting.
  1. E go want taste am na haha.  — (LAG_36_Marriage_DG__34, He will just want to taste it now, haha.)

Translations

  • English: now

Verb

na: no definition -- Definition in Naija?

  1. Na village, na im dem dey.  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)
    Na fibroid, na im de do am.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__84, It was fibroid she had.)
    My name na Ibrahim Salomi.  — (ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)
    My name na Joke Babatunde.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)

Related forms

  1. So na im o.  — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__77, So, that's it.)
  1. E be like sey na I... I smuggle mysef enter di country, but meanwhile, na me, get country, na me, be my...  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__17, It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my...)

Synonyms

  • be, dey

Translations

  • English: is a be form

Particle

Di marker wey de dey use focus word for sentence.

  1. and na im be di cheapest  — (deuber__3875, __no translation__)
  2. Na yesterday Sunday o, na im dis one shele for Lagos.  — (deuber__6265, __no translation__)
    Na so because that kind love dey deceive people.  — (jw__10522, __no translation__)

Translations

  • English: is