na

Revision as of 11:19, 18 March 2021 by 154.66.43.210 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From Portuguese na

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2008
  • Frequency rank in NSC treebank: 6
  • Frequency in raw corpus: 41064
  • Frequency rank in raw corpus: 13

Adverb

  • (Discursive) time wey we dey for someting.
  1. E go want taste am na haha.  — (LAG_36_Marriage_DG__34, He will just want to taste it now, haha.)

Translations

  • English: now

Verb

Wetin person dey use talk about someting wey person no wan use di name.

  • Na village, na im dem dey.  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)
  • Na fibroid, na im de do am.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__84, It was fibroid she had.)
  • My name na Ibrahim Salomi.  — (ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)
  • My name na Joke Babatunde.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)

Synonyms

Translations

  • English: is a be form

Particle

Di marker wey de dey use focus word for sentence.

  1. and na im be di cheapest  — (deuber__3875, And it is the cheapest)
  2. Na yesterday Sunday o, na im dis one shele for Lagos.  — (deuber, It was Sunday, yesterday, that was when this one happenend in Lagos)
    Na so because that kind love dey deceive people.  — (jw__10522, It is so, because that kind of love deceives people.)

Translations

  • English: is