na
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- nà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2008
- Frequency rank in NSC treebank: 6
- Frequency in raw corpus: 41064
- Frequency rank in raw corpus: 13
Adverb
Time wey someting happen.
- E go want taste am na haha. — (LAG_36_Marriage_DG__34, He wil want to taste it now.)
Translations
- English: now
Verb
Make person dey talk about someting wey person no wan use di name.
- My name na Ibrahim Salomi. — (ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)
- My name na Joke Babatunde. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)
Synonyms
Translations
- English: is a be form
Pronoun
Wetin person dey use talk about someting when person no wan use di name.
- Na village, na im dem dey. — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)
- Na fibroid, na im de do am. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__84, It was fibroid she had.)
Translations
- English: it's