na

Revision as of 18:19, 6 September 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2008
  • Frequency rank in NSC treebank: 6
  • Frequency in raw corpus: 41064
  • Frequency rank in raw corpus: 13

Adverb

Time wey someting happen.

  • E go want taste am na haha.  — (LAG_36_Marriage_DG__34, He wil want to taste it now.)

Translations

  • English: now.


Auxiliary Verb

  • Make person dey talk about someting wey person no wan use di name.
  1. My name na Ibrahim Salomi.  — (ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)
  2. My name na Joke Babatunde.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)

Synonyms

Translations

  • English: is a be form.


Pronoun

  • Wetin person dey use talk about someting when person no wan use di name.
  1. Na village, na im dem dey.  — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)
  2. Na fibroid, na im de do am.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__84, It was fibroid she had.)

Translations

  • English: it's