Difference between revisions of "name"

m (Conversion script moved page Name to name: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* son 0.60 526, voice 0.57 266, broder 0.57 138, nickname 0.55 33, cousin 0.54 39, broda 0.54 165, friend 0.53 1155, neighbour 0.53 85, word 0.53 889
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English name
+
From: English ''name''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* neɪm
+
* nêm
 
<sm2>Pcm-ng-name.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-name.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-name.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-name.m.ogg</sm2>  
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 2388
 
* Frequency in raw corpus: 2388
 
* Frequency rank in raw corpus: 169
 
* Frequency rank in raw corpus: 169
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
name: no definition -- Definition in Naija?
+
* na wetin dem dey call person or someting.
 
+
:* {{ux|dv|My '''name''' na Agnes but you fit call me Agy. |(NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)}}
 
+
#: {{ux|dv|E get another sister, wey im '''name''' be Reylene. |(jw__8158, She had another sister called Reylene)}}
# nmod (frequency:197)
+
* Na de way wey people take dey look anoder person.
#: {{ux|dv|God '''name''' |(jw__13309, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|Me I know say dem go don give me bad '''name''' for work as I no dey gree take bribe like dem so.|(NSC_Legbeti_2021. I know they would have maligned against me for refusing to collect bribe like them.)}}
#: {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(He) was spoiling one's name.)}}
+
:* {{ux|dv|E don get bad '''name'''. |(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)}}
# det (frequency:176)
+
:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(He) was smearing one's name.)}}
#: {{ux|dv|Di '''name''' |(bbc__36386, __no translation__)}}
+
* Na family line.
#: {{ux|dv|E '''name''' na Hans. |(jw__9878, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family '''name'' no just carry end when their papa die. |(NSC_Legbeti_2021. In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)}}
# - (frequency:117)
+
#: {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}}
#: {{ux|dv|Fowl '''name''' really? |(NST_cleaned__21394, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Fowl dey get '''name'''. |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__197, You has a name ?)}}
 
# amod (frequency:37)
 
#: {{ux|dv|E don get bad '''name'''. |(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)}}
 
#: {{ux|dv|Original '''name''' na Stan Lieberman |(bbc__79291, __no translation__)}}
 
# case (frequency:29)
 
#: {{ux|dv|E get another sister, wey im '''name''' Reylene. |(jw__8158, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De dey work for money instead of de to work '''name'''. |(BEN_04_Education-In-Nigeria_M__7, They are working for money instead of working for name.)}}
 
# amod-det (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|Give am one oder '''name'''! |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__40, Give it another name!)}}
 
#: {{ux|dv|Elima Castle wey di real '''name''' na St. |(bbc__46774, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Padi padi be '''name''' of di… |(NST_cleaned__30989, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You want meh I mention '''name''' meh e con be amebo o? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__159, You want me to mention a name so that it becomes matterfor gossip ?)}}
 
# dep-det (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Which '''name''' wan give di business? |(NST_cleaned__39777, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''name''' dem don give am na di Non-Governmental Organisations  Bill. |(bbc__36390, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|No be '''name''', no be '''name''' na mata o. |(NST_cleaned__25722, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If una call us, meh una tell us una '''name''', and una location. |(BEN_37_French-President-Marriage_DG__109, If you call us, tell us your name and your location.)}}
 
# advmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Some people give dem '''name'''. |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__189, Some people gave them names.)}}
 
#: {{ux|dv|Even nim, even '''name''' dey give me '''name''' kabu, kabu. |(NST_cleaned__23002, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Dem say dem no want make dia face or '''name''' show for di tori. |(bbc__29544, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|See foto of APC first presidential campaign rally for Uyo Some pipo face and '''name''' no show well-well inside INEC voters register |(bbc__87481, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But as per se, people wey '''name''' di na~, '''name''' di state, de, de, de, dem see plenty crocodile. |(NST_cleaned__20262, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ghanaians watch 7 hour nkuto vetting den 181 bullets den take fire am as questions, but like in '''name''' Killer Nkuto never back down as he return stronger. |(bbc__54209, __no translation__)}}
 
# cop-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Wetin be di '''name''', |(ONI_13_Current-Interests_DG__49, What is the name ?)}}
 
#: {{ux|dv|De get eh wetin be di '''name''', |(ONI_13_Current-Interests_DG__9, They have eh, what is the name ?)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[boy name|boy name]]
 
 
 
#: {{ux|dv|The boy name na Michael. |(jw__23910, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The boy name na Ikemefuna. |(katakata__727, __no translation__)}}
 
* [[code name|code name]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Operation Python Dance ll na di code name Nigeria Army don give di latest military operation for South-East Nigeria. |(bbc__79168, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|First of all, code name for military operations na something generals all over di world dey use when dem don ready to mobilise soldiers go battle. |(bbc__49241, __no translation__)}}
 
* [[name show|name show]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Padi padi, na im be di name di show, |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__3, Padi-Padi is the name oft the show.)}}
 
#: {{ux|dv|Comedy rap as di name show na rap music wey funny. |(bbc__25961, __no translation__)}}
 
* [[papa name|papa name]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Because of that one, brothers no come dey call each other with their papa name. |(jw__39879, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. |(bbc__88688, __no translation__)}}
 
* [[pipo name|pipo name]]
 
 
 
#: {{ux|dv|*Dem don change pipo name wey dey for di article. |(bbc__9463, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some pipo name and face no too show well well for di register wey INEC release for some places |(bbc__91481, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* son 0.60 526, voice 0.57 266, broder 0.57 138, nickname 0.55 33, cousin 0.54 39, broda 0.54 165, friend 0.53 1155, neighbour 0.53 85, word 0.53 889
 
 
 
====Antonyms====
 
* son 0.60 526, voice 0.57 266, broder 0.57 138, nickname 0.55 33, cousin 0.54 39, broda 0.54 165, friend 0.53 1155, neighbour 0.53 85, word 0.53 889
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
name: no definition -- Definition in Naija?
+
* Na to give someting watin dem go dey call de ting
 
+
:* {{ux|dv|De man '''name''' im dog Rex. |(NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533. Why will a hurricame be named)}}
# aux-nsubj-obj (frequency:16)
+
#: {{ux|dv|If you ask many pipo to '''name''' one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. |(bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)}}
#: {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria don '''name''' 30 players wey go go World Cup |(bbc__73546, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|If you ask many pipo to '''name''' one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. |(bbc__57814, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Super Eagles coach Gernot Rohr dey expected to '''name''' im 23 players wey dey go Russia afta dis match. |(bbc__92610, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj-obj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Na Dangurugu wey we '''name''' am. |(ONI_15_Gossiping_DG__66, It's a crooked leg we named him.)}}
 
#: {{ux|dv|Forget di '''name''' wey de '''name''' am o. |(NST_cleaned__2235, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|'Order to ban or '''name''' us terrorist be like comedy show' |(bbc__9210, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'Order to ban or '''name''' us terrorist be like comedy show' HRW para for Nigeria to reverse ban on Shiites |(bbc__9211, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:4)
 
 
#: {{ux|dv|Mah begin '''name''' di year? |(PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)}}
 
#: {{ux|dv|Mah begin '''name''' di year? |(PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)}}
#: {{ux|dv|According to di ballot papers wey dey ground, na seven people '''name''' IEBC print; |(bbc__11845, __no translation__)}}
 
# xcomp (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Visionhaus Black Stars coach, Kwesi Appiah '''name''' André Ayew as de permanent captain for de Ghana national team, Black Stars. |(bbc__97833, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|John chapter three verse three, a man '''name''' Nicodemus go meet Jesus one day, con ask Jesus sey I dey see di tings wey you dey do since you come. |(NST_cleaned__38289, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Early last week na im Catalonia dia regional parliament bin '''name''' Puigdemont to return as dia leader. |(bbc__46290, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di before-before friend of former President Robert Mugabe bin dey sacked from im post as vice-president several weeks ago, but after military do takeover and President Mugabe resign, na im dem '''name''' Mr Mnangagwa as leader of di ruling Zanu-PF party and Zimbabwe president. |(bbc__19556, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Nigeria: Military say IPOB na terrorist group Nigeria: 'Na only court fit '''name''' IPOB terrorist' - Lawyer |(bbc__74293, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di last time wey Ghana qualify for di Women's World Cup na 2010 Di Head Coach of di Ghana Blacks Queens Mas-Ud Didi Dramani don '''name''' di 28 players wey go show for camp to prepare to face France for international friendly match wey go happen for Paris for 23 October . |(bbc__35603, __no translation__)}}
 
# obj-xcomp (frequency:2)
 
 
#: {{ux|dv|Na im make dem '''name''' am Kaduna. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)}}
 
#: {{ux|dv|Na im make dem '''name''' am Kaduna. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)}}
#: {{ux|dv|Afia Pokuaa/Facebook Police for Ghana arrest some seven suspects who be part of angry youth wey burn New Patriotic Party Office  for Salaga, sake of dem bore say government '''name''' Damongo as capital of new Savannah Region. |(bbc__12606, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Since wey, since 1991 wey de '''name''' Barclays Premiership, una never carry am for oner day. |(PRT_03_Football_DG__116, Since, since 1991 when they named Barclays Premiership, you have not won it for one day.)}}
 
#: {{ux|dv|Human Rights group Amnesty International say na Cameroon army brutally kill 12 pipo for Achigaya village for Far North region, even as Issa Tchiroma Bakary goment tok-tok pesin say na enemies weh deh wan spoil army e '''name''' di join-join de video. |(bbc__56792, __no translation__)}}
 
# mark-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|On application wey di di State Government, correctauthority or di pikin, di court fit  make order as e reason sey e dey okay as e take concern as di pikin go dey relate with di pikin and person wey de '''name'''. |(hildrights__827, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If, e be sey na for sey make dem collect scientific sample for test wey de need make de fit give effect to direction under section 63 for dis Act, person con dey do like sey e be anoder person, or con bring pikin when e know sey di pikin wey e bring no be di pikin wey de '''name''' for di direction, di person don commit offence and if court talk sey e dey liable e go pay fine wey no go pass ten thousand Naira or e go go prison for wetin no go pass one year, or e go pay di fine con still go di prison. |(hildrights__388, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
====Synonyms====
 
* son 0.60 526, voice 0.57 266, broder 0.57 138, nickname 0.55 33, cousin 0.54 39, broda 0.54 165, friend 0.53 1155, neighbour 0.53 85, word 0.53 889
 
  
====Antonyms====
+
====Related forms====
* son 0.60 526, voice 0.57 266, broder 0.57 138, nickname 0.55 33, cousin 0.54 39, broda 0.54 165, friend 0.53 1155, neighbour 0.53 85, word 0.53 889
+
* [[nickname]], [[code name]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''reputation'', ''name''

Revision as of 01:12, 9 February 2021

Naija

Etymology

From: English name

Pronunciation

  • nêm


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 87
  • Frequency rank in NSC treebank: 155
  • Frequency in raw corpus: 2388
  • Frequency rank in raw corpus: 169

Noun

  • na wetin dem dey call person or someting.
  • My name na Agnes but you fit call me Agy.  — (NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)
  1. E get another sister, wey im name be Reylene.  — (jw__8158, She had another sister called Reylene)
  • Na de way wey people take dey look anoder person.
  • Me I know say dem go don give me bad name for work as I no dey gree take bribe like dem so.  — (NSC_Legbeti_2021. I know they would have maligned against me for refusing to collect bribe like them.)
  • E don get bad name.  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)
  • De spoil person name. (ONI_15_Gossiping_DG__98,  — (He) was smearing one's name.)
  • Na family line.
  • For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family 'name no just carry end when their papa die.  — (NSC_Legbeti_2021. In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)
  1. She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name.  — (bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)

Verb

  • Na to give someting watin dem go dey call de ting
  • De man name im dog Rex.  — (NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)
  • Why dem dey name hurricane?  — (bbc__100533. Why will a hurricame be named)
  1. If you ask many pipo to name one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC.  — (bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)
    Mah begin name di year?  — (PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)
    Na im make dem name am Kaduna.  — (KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)

Related forms

Translations

  • English: reputation, name