Difference between revisions of "name"

Line 16: Line 16:
  
===Noun===
 
===Noun===
* na wetin dem dey call person or someting.
+
# na wetin dem dey call person or someting.
 
:* {{ux|dv|My '''name''' na Agnes but you fit call me Agy. |(NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)}}
 
:* {{ux|dv|My '''name''' na Agnes but you fit call me Agy. |(NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)}}
#: {{ux|dv|E get another sister, wey im '''name''' be Reylene. |(jw__8158, She had another sister called Reylene)}}
+
C: {{ux|dv|E get another sister, wey im '''name''' be Reylene. |(jw__8158, She had another sister called Reylene)}}
* Na de way wey people take dey look anoder person.
+
# Na de way wey people take dey look anoder person.
 
:* {{ux|dv|Me I know say dem go don give me bad '''name''' for work as I no dey gree take bribe like dem so.|(NSC_Legbeti_2021. I know they would have maligned against me for refusing to collect bribe like them.)}}
 
:* {{ux|dv|E don get bad '''name'''. |(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)}}
 
:* {{ux|dv|E don get bad '''name'''. |(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)}}
 
:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(He) was smearing one's name.)}}
 
:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(He) was smearing one's name.)}}
* Na family line.
+
# Na family line.
 
:* {{ux|dv|For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family '''name'' no just carry end when their papa die. |(NSC_Legbeti_2021. In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)}}
 
#: {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}}
+
:* {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}}
  
===Verb===
 
===Verb===
Line 31: Line 31:
 
:* {{ux|dv|De man '''name''' im dog Rex. |(NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)}}
 
:* {{ux|dv|De man '''name''' im dog Rex. |(NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)}}
 
:* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533. Why will a hurricame be named)}}
 
:* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533. Why will a hurricame be named)}}
#: {{ux|dv|If you ask many pipo to '''name''' one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. |(bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)}}
+
:* {{ux|dv|If you ask many pipo to '''name''' one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. |(bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)}}
#: {{ux|dv|Mah begin '''name''' di year? |(PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)}}
+
:* {{ux|dv|Mah begin '''name''' di year? |(PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)}}
#: {{ux|dv|Na im make dem '''name''' am Kaduna. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)}}
+
:* {{ux|dv|Na im make dem '''name''' am Kaduna. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)}}
  
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 01:15, 9 February 2021

Naija

Etymology

From: English name

Pronunciation

  • nêm

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 87
  • Frequency rank in NSC treebank: 155
  • Frequency in raw corpus: 2388
  • Frequency rank in raw corpus: 169

Noun

  1. na wetin dem dey call person or someting.
  • My name na Agnes but you fit call me Agy.  — (NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)

C: E get another sister, wey im name be Reylene.  — (jw__8158, She had another sister called Reylene)

  1. Na de way wey people take dey look anoder person.
  • Me I know say dem go don give me bad name for work as I no dey gree take bribe like dem so.  — (NSC_Legbeti_2021. I know they would have maligned against me for refusing to collect bribe like them.)
  • E don get bad name.  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)
  • De spoil person name. (ONI_15_Gossiping_DG__98,  — (He) was smearing one's name.)
  1. Na family line.
  • For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family 'name no just carry end when their papa die.  — (NSC_Legbeti_2021. In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)
  • She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name.  — (bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)

Verb

  • Na to give someting watin dem go dey call de ting
  • De man name im dog Rex.  — (NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)
  • Why dem dey name hurricane?  — (bbc__100533. Why will a hurricame be named)
  • If you ask many pipo to name one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC.  — (bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)
  • Mah begin name di year?  — (PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)
  • Na im make dem name am Kaduna.  — (KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)

Related forms

Translations

  • English: reputation, name