Difference between revisions of "name"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make dem give someting watin dem go dey call de ting | + | * Make dem give someting watin dem go dey call de ting. |
− | :* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533, Why will a hurricane be named)}} | + | :* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533, Why will a hurricane be named.)}} |
:* {{ux|dv|If you ask many pipo to '''name''' one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. |(bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)}} | :* {{ux|dv|If you ask many pipo to '''name''' one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. |(bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Mah begin '''name''' di year? |(PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)}} | + | :* {{ux|dv|Mah begin '''name''' di year? |(PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year?)}} |
:* {{ux|dv|Na im make dem '''name''' am Kaduna. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)}} | :* {{ux|dv|Na im make dem '''name''' am Kaduna. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)}} | ||
Revision as of 16:25, 10 November 2022
Naija
Etymology
From: English name
Pronunciation
- nêm
Noun
- Wetin dem dey call person or someting.
- E get another sister, wey im name be Reylene. — (jw__8158, She had another sister called Reylene.)
- Di way wey people take dey look anoder person.
- E don get bad name. — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)
- De spoil person name. (ONI_15_Gossiping_DG__98, — (They smeared a person's reputation.)
- Person family line.
- For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family 'name no just carry end when deir papa die. — (NSC_2021, In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)
- She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. — (bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)
Verb
- Make dem give someting watin dem go dey call de ting.
- Why dem dey name hurricane? — (bbc__100533, Why will a hurricane be named.)
- If you ask many pipo to name one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. — (bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)
- Mah begin name di year? — (PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year?)
- Na im make dem name am Kaduna. — (KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)
Related forms
- [[guyname]
Translations
- English: reputation, name