Difference between revisions of "name"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 16: Line 16:
 
#:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(They smeared a person's reputation.)}}
 
#:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(They smeared a person's reputation.)}}
 
# Person family line.
 
# Person family line.
#:* {{ux|dv|For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family '''name'' no just carry end when deir papa die. |(NSC_2021, In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)}}
+
#:* {{ux|dv|For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family '''name'' no just carry end when deir papa die. |(In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)}}
 
#:* {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa '''name'''. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}}
 
#:* {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa '''name'''. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}}
  
Line 27: Line 27:
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[guyname]
+
* [[guyname]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''reputation'', ''name''
 
* English: ''reputation'', ''name''

Latest revision as of 23:25, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English name

Pronunciation

  • nêm

Play


Noun

  1. Wetin dem dey call person or someting.
    • E get another sister, wey im name be Reylene.  — (jw__8158, She had another sister called Reylene.)
  2. Di way wey people take dey look anoder person.
    • E don get bad name.  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)
    • De spoil person name. (ONI_15_Gossiping_DG__98,  — (They smeared a person's reputation.)
  3. Person family line.
    • For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family 'name no just carry end when deir papa die.  — (In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)
    • She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name.  — (bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)

Verb

  • Make dem give someting watin dem go dey call de ting.
  • Why dem dey name hurricane?  — (bbc__100533, Why will a hurricane be named.)
  • If you ask many pipo to name one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC.  — (bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)
  • Mah begin name di year?  — (PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year?)
  • Na im make dem name am Kaduna.  — (KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)

Related forms

Translations

  • English: reputation, name