Difference between revisions of "name"
(→Noun) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
#:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(They smeared a person's reputation.)}} | #:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(They smeared a person's reputation.)}} | ||
# Person family line. | # Person family line. | ||
− | #:* {{ux|dv|For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family '''name'' no just carry end when deir papa die. |( | + | #:* {{ux|dv|For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family '''name'' no just carry end when deir papa die. |(In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)}} |
#:* {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa '''name'''. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}} | #:* {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa '''name'''. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}} | ||
Latest revision as of 23:25, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English name
Pronunciation
- nêm
Noun
- Wetin dem dey call person or someting.
- E get another sister, wey im name be Reylene. — (jw__8158, She had another sister called Reylene.)
- Di way wey people take dey look anoder person.
- E don get bad name. — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)
- De spoil person name. (ONI_15_Gossiping_DG__98, — (They smeared a person's reputation.)
- Person family line.
- For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family 'name no just carry end when deir papa die. — (In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)
- She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. — (bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)
Verb
- Make dem give someting watin dem go dey call de ting.
- Why dem dey name hurricane? — (bbc__100533, Why will a hurricane be named.)
- If you ask many pipo to name one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. — (bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)
- Mah begin name di year? — (PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year?)
- Na im make dem name am Kaduna. — (KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)
Related forms
Translations
- English: reputation, name