Difference between revisions of "name"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* nêm
 
* nêm
 
<sm2>pcm-ng-name.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-name.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-name.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-name.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#  Wetin dem dey call person or someting.
 
#  Wetin dem dey call person or someting.
#:* {{ux|dv|My '''name''' na Agnes but you fit call me Agy. |(NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)}}
+
#:* {{ux|dv|E get another sister, wey im '''name''' be Reylene. |(jw__8158, She had another sister called Reylene.)}}
#:* {{ux|dv|E get another sister, wey im '''name''' be Reylene. |(jw__8158, She had another sister called Reylene)}}
 
 
#  Di way wey people take dey look anoder person.
 
#  Di way wey people take dey look anoder person.
#:* {{ux|dv|Me I know say dem go don give me bad '''name''' for work as I no dey gree take bribe like dem so.|(NSC_Legbeti_2021. I know they would have maligned against me for refusing to collect bribe like them.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|E don get bad '''name'''. |(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)}}
 
#:* {{ux|dv|E don get bad '''name'''. |(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)}}
#:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(He) was smearing one's name.)}}
+
#:* {{ux|dv|De spoil person '''name'''. (ONI_15_Gossiping_DG__98, |(They smeared a person's reputation.)}}
 
# Person family line.
 
# Person family line.
#:* {{ux|dv|For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family '''name'' no just carry end when their papa die. |(NSC_Legbeti_2021. In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)}}
+
#:* {{ux|dv|For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family '''name'' no just carry end when deir papa die. |(In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)}}
#:* {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}}
+
#:* {{ux|dv|She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa '''name'''. |(bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make dem give someting watin dem go dey call de ting
+
* Make dem give someting watin dem go dey call de ting.
:* {{ux|dv|De man '''name''' im dog Rex. |(NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)}}
+
:* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533, Why will a hurricane be named.)}}
:* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533. Why will a hurricame be named)}}
 
 
:* {{ux|dv|If you ask many pipo to '''name''' one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. |(bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)}}
 
:* {{ux|dv|If you ask many pipo to '''name''' one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. |(bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)}}
:* {{ux|dv|Mah begin '''name''' di year? |(PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)}}
+
:* {{ux|dv|Mah begin '''name''' di year? |(PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year?)}}
 
:* {{ux|dv|Na im make dem '''name''' am Kaduna. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)}}
 
:* {{ux|dv|Na im make dem '''name''' am Kaduna. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[nickname]]
+
* [[guyname]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''reputation'', ''name''
 
* English: ''reputation'', ''name''

Latest revision as of 23:25, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English name

Pronunciation

  • nêm

Play


Noun

  1. Wetin dem dey call person or someting.
    • E get another sister, wey im name be Reylene.  — (jw__8158, She had another sister called Reylene.)
  2. Di way wey people take dey look anoder person.
    • E don get bad name.  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)
    • De spoil person name. (ONI_15_Gossiping_DG__98,  — (They smeared a person's reputation.)
  3. Person family line.
    • For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family 'name no just carry end when deir papa die.  — (In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)
    • She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name.  — (bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)

Verb

  • Make dem give someting watin dem go dey call de ting.
  • Why dem dey name hurricane?  — (bbc__100533, Why will a hurricane be named.)
  • If you ask many pipo to name one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC.  — (bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)
  • Mah begin name di year?  — (PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year?)
  • Na im make dem name am Kaduna.  — (KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)

Related forms

Translations

  • English: reputation, name