Difference between revisions of "name"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-name.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-name.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-name.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-name.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # wetin dem dey call person or someting. |
#:* {{ux|dv|My '''name''' na Agnes but you fit call me Agy. |(NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)}} | #:* {{ux|dv|My '''name''' na Agnes but you fit call me Agy. |(NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)}} | ||
#:* {{ux|dv|E get another sister, wey im '''name''' be Reylene. |(jw__8158, She had another sister called Reylene)}} | #:* {{ux|dv|E get another sister, wey im '''name''' be Reylene. |(jw__8158, She had another sister called Reylene)}} | ||
Line 28: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | * Make dem give someting watin dem go dey call de ting |
:* {{ux|dv|De man '''name''' im dog Rex. |(NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)}} | :* {{ux|dv|De man '''name''' im dog Rex. |(NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)}} | ||
:* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533. Why will a hurricame be named)}} | :* {{ux|dv|Why dem dey '''name''' hurricane? |(bbc__100533. Why will a hurricame be named)}} |
Revision as of 13:25, 7 July 2021
Naija
Etymology
From: English name
Pronunciation
- nêm
Noun
- wetin dem dey call person or someting.
- My name na Agnes but you fit call me Agy. — (NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)
- E get another sister, wey im name be Reylene. — (jw__8158, She had another sister called Reylene)
- Na de way wey people take dey look anoder person.
- Me I know say dem go don give me bad name for work as I no dey gree take bribe like dem so. — (NSC_Legbeti_2021. I know they would have maligned against me for refusing to collect bribe like them.)
- E don get bad name. — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)
- De spoil person name. (ONI_15_Gossiping_DG__98, — (He) was smearing one's name.)
- Na family line.
- For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family 'name no just carry end when their papa die. — (NSC_Legbeti_2021. In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)
- She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. — (bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)
Verb
- Make dem give someting watin dem go dey call de ting
- De man name im dog Rex. — (NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)
- Why dem dey name hurricane? — (bbc__100533. Why will a hurricame be named)
- If you ask many pipo to name one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. — (bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)
- Mah begin name di year? — (PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)
- Na im make dem name am Kaduna. — (KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)
Related forms
Translations
- English: reputation, name