name
Naija
Etymology
From: English name
Pronunciation
- nêm
Noun
- wetin dem dey call person or someting.
- My name na Agnes but you fit call me Agy. — (NSC_Legbeti_2021. My name is Agnes but you can call me Agy.)
- E get another sister, wey im name be Reylene. — (jw__8158, She had another sister called Reylene)
- Di way wey people take dey look anoder person.
- Me I know say dem go don give me bad name for work as I no dey gree take bribe like dem so. — (NSC_Legbeti_2021. I know they would have maligned against me for refusing to collect bribe like them.)
- E don get bad name. — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__62, He has gotten a bad reputation.)
- De spoil person name. (ONI_15_Gossiping_DG__98, — (He) was smearing one's name.)
- Person family line.
- For some place for Africa, na only boy pikin dem dey fit make family 'name no just carry end when their papa die. — (NSC_Legbeti_2021. In some parts of Africa, only boys can continue the family lineage.)
- She go born pikin wit one or several men for di community to continue di papa name. — (bbc__88688, She had kids for different men in the community to uphold the family name.)
Verb
- Make dem give someting watin dem go dey call de ting
- De man name im dog Rex. — (NSC_Legbeti_2021. The man named his dog Rex.)
- Why dem dey name hurricane? — (bbc__100533. Why will a hurricame be named)
- If you ask many pipo to name one player wey dey di Nigeria U20 women team, dat go be WAEC. — (bbc__57814, If you ask people for the name of one female player in the Under 20 women team, it will be as difficult as the WAEC exam.)
- Mah begin name di year? — (PRT_03_Football_DG__90, Can I start naming the year ?)
- Na im make dem name am Kaduna. — (KAD_21_Cameroon-School_DG__27, That was why they named it Kaduna.)
Related forms
Translations
- English: reputation, name