near

Naija

Etymology

From English: near

Pronunciation

  • nɪɛ̂

Play Play


Adjective

  • Sey someting or person no far.
  • Our house near di house wey burn.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Our house is located near the house that got burnt.)
  • Di teacher sitdon near di man wey ekelebe bin arrest.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)

Antonym

Translation

  • English: near