Difference between revisions of "need"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-need.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-need.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 98
 
* Frequency rank in NSC treebank: 137
 
* Frequency in raw corpus: 2791
 
* Frequency rank in raw corpus: 143
 
 
===Definition===
 
===Definition===
 
*Make person want someting well well.
 
*Make person want someting well well.

Revision as of 10:21, 5 July 2021

Naija

Etymology

From: English need

Pronunciation

  • nìd

Play Play

Definition

  • Make person want someting well well.

Noun

  1. Someting wey important for person to get wey e no get.
    • For the NFF Football Awards for Lagos on 1st April 2019 naim dem announce say dem go form welfare foundation for we football legends dem to take care of them wen dem dey in time of need.  — (brila__700. At the NFF Football Awards that took place in Lagos on 1st April 2019, welfare foundation for football legends was to take care of them in time of need was announced.)
    • For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop.  — (gumbody__ In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)
    • As di woman husband don die tey tey, she suppose get need.  — (NSC__Agnes__2020. Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)
  2. Someting wey dey important to do
    • Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see the need to dey forgive.  — (jw_19893. Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
    • NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise.  — (bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise.)

Synonyms

want

Translations

English: Lack

Verb

Make person want wetin e no get.

Transitive

    • Moh we tell dem sey we need forty four thousand.  — (KAD_24_Biography_M__48. We should tell them that we need forty four thousand.)
    • Na dem get soft body, na dem need attention.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
    • Na scapegoat de need.  — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)

Intransitive

    • Di Presido ask wetin di youth need.  — (NSC_Agnes 2020, The President requested to be informed of the demands of the youths.)

Serial Verb

    • Na di woman need join put confusion for her life since last week.  — (NSC__Agnes__2020. The woman's need brought confusion into her life.)

Synonyms

want

Translations

  • English: To be in lack