nightfood

Naija

Etymology

From English: night and food

Pronunciation

  • nʌɪ̂tfùːd

Play

Noun

  • Food wey dem dey chop for night.
  • E no good make person dey chop nightfood wey heavy.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, It is not advisable to eat heavy food for dinner.)
  • Na broder dey cook nightfood for our house.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, In my house, older brother is the one who prepares dinner.)

Related forms

Translation

  • English: dinner