Difference between revisions of "nighty"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* nàìtí | * nàìtí | ||
− | <sm2>pcm-ng- | + | <sm2>pcm-ng-nightie.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>pcm-ng- | + | <sm2>pcm-ng-nightie.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 22:49, 22 December 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: nightie
Pronunciation
- nàìtí
Noun
- Na dat dress people dey wear go sleep.
- I no like to dey wear nighty dey sleep. — (Egbokhare_2020, I dislike wearing a nightie to bed.)
- E no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well. — (NSC_2021, Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)
Translations
- English: nightgown