Difference between revisions of "nighty"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na dat dress people dey wear go sleep.
+
* Dress people dey wear go sleep.
:* {{ux|dv|I no like to dey wear '''nighty''' dey sleep.|(Egbokhare_2020, I dislike wearing a nightie to bed.)}}
+
:* {{ux|dv|I no like to dey wear '''nighty''' dey sleep.|(I dislike wearing a nightie to bed.)}}
:* {{ux|dv|E no good make person sleep make e no wear '''nighty''' for room wey AC cold [[well well]].|(NSC_2021, Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)}}
+
:* {{ux|dv|E no good make person sleep make e no wear '''nighty''' for room wey AC cold [[well well]].|(Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''nightgown''
 
* English: ''nightgown''

Latest revision as of 19:20, 6 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: nightie

Pronunciation

  • nàìtí

Play Play

Noun

  • Dress people dey wear go sleep.
  • I no like to dey wear nighty dey sleep.  — (I dislike wearing a nightie to bed.)
  • E no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well.  — (Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)

Translations

  • English: nightgown