Difference between revisions of "nighty"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Dress people dey wear go sleep. |
:* {{ux|dv|I no like to dey wear '''nighty''' dey sleep.|(I dislike wearing a nightie to bed.)}} | :* {{ux|dv|I no like to dey wear '''nighty''' dey sleep.|(I dislike wearing a nightie to bed.)}} | ||
:* {{ux|dv|E no good make person sleep make e no wear '''nighty''' for room wey AC cold [[well well]].|(Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)}} | :* {{ux|dv|E no good make person sleep make e no wear '''nighty''' for room wey AC cold [[well well]].|(Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)}} |
Latest revision as of 19:20, 6 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: nightie
Pronunciation
- nàìtí
Noun
- Dress people dey wear go sleep.
- I no like to dey wear nighty dey sleep. — (I dislike wearing a nightie to bed.)
- E no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well. — (Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)
Translations
- English: nightgown