Difference between revisions of "nighty"

Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''nightie''
+
From English: ''nightie''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 13:38, 3 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: nightie

Pronunciation

  • nàìtí


Noun

  • Na dat dress people dey wear go sleep.
  • I no like to dey wear nighty dey sleep.  — (Egbokhare_2020. I dislike wearing a nightie to bed.)
  • e no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well.  — (NSC_2021. Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)

Synonyms

  • nightgown

Translations

  • English: nightgown