nighty

Revision as of 14:27, 9 February 2021 by 154.66.37.216 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English nightie

Pronunciation

  • nàìtí


Noun

  • Na dat dress people dey wear go sleep.
  • I no like to dey wear nighty dey sleep.  — (Egbokhare_2020. I dislike wearing a nightie to bed.)
  • e no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well.  — (NSC_Legbeti_2021. Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)

Synonyms

  • nightgown

Translations

  • English: nightgown