nighty

Revision as of 22:49, 22 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: nightie

Pronunciation

  • nàìtí

Play Play

Noun

  • Na dat dress people dey wear go sleep.
  • I no like to dey wear nighty dey sleep.  — (Egbokhare_2020, I dislike wearing a nightie to bed.)
  • E no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well.  — (NSC_2021, Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)

Translations

  • English: nightgown