nighty

Revision as of 19:20, 6 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: nightie

Pronunciation

  • nàìtí

Play Play

Noun

  • Dress people dey wear go sleep.
  • I no like to dey wear nighty dey sleep.  — (I dislike wearing a nightie to bed.)
  • E no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well.  — (Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)

Translations

  • English: nightgown