Difference between revisions of "no"

 
(11 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 17: Line 17:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
* Sey person no gree for someting.
 
* Sey person no gree for someting.
:* {{ux|dv|I say no! I '''no''' go chop. |(NSC_2021, I said no! I am not eating.)}}
+
:* {{ux|dv|I say no! I '''no''' go chop. |(I said no! I am not eating.)}}
:* {{ux|dv|'''No''' shout abeg. |(NSC_2021, Do not shout please.)}}
+
:* {{ux|dv|'''No''' shout abeg. |(Do not shout please.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''negation''
 
* English: ''negation''
 +
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
Sey person dey shout sey e no gree for someting.
 
Sey person dey shout sey e no gree for someting.
:* {{ux|dv|I say '''no'''! I no go chop. |(NSC_2021, I said no! I am not eating.)}}
+
:* {{ux|dv|I say '''no'''! I no go chop. |(I said no! I won't eat.)}}
:* {{ux|dv| '''No'' o! I don buy am. |(NSC_2021, No! I already bought it.)}}
+
:* {{ux|dv| '''No''' o! I don buy am. |(No! I already bought it.)}}
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[yes]]
 
* [[yes]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''no''
 
* English: ''no''
 +
 +
==Etymology==
 +
From English: ''know''
 +
===Alternative form===
 +
* [[know]]
 +
===Pronunciation===
 +
* nô
 +
<sm2>Pcm-ng-no.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-no.m.ogg</sm2>
 +
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person sabi someting.
 +
:* {{ux|dv| Di boy no '''no''' sey im dog don die. |(The boy isn't aware of the fact that his dog is dead.)}}
 +
:* {{ux|dv|Im mama '''no''' sey e dey lie. |(His mother knows that he is lying.)}}
 +
=====Translation=====
 +
* English: ''know''

Latest revision as of 23:45, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English: no

Pronunciation

Play Play


Determiner

  • Make someting no dey at all.
  • No one.  — (WAZP_02_Porico_M__65, No one.)
  • No day.  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__79, No day.)

Translations

  • English: none

Adverb

  • Sey person no gree for someting.
  • I say no! I no go chop.  — (I said no! I am not eating.)
  • No shout abeg.  — (Do not shout please.)

Translation

  • English: negation


Interjection

Sey person dey shout sey e no gree for someting.

  • I say no! I no go chop.  — (I said no! I won't eat.)
  • No o! I don buy am.  — (No! I already bought it.)

Antonyms

Translations

  • English: no

Etymology

From English: know

Alternative form

Pronunciation

Play Play


Verb

  • Make person sabi someting.
  • Di boy no no sey im dog don die.  — (The boy isn't aware of the fact that his dog is dead.)
  • Im mama no sey e dey lie.  — (His mother knows that he is lying.)
Translation
  • English: know