Difference between revisions of "no"
(→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 35: | Line 35: | ||
====Alternative form==== | ====Alternative form==== | ||
* [[know]] | * [[know]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Revision as of 13:40, 3 August 2021
Naija
Etymology
From English: no
Pronunciation
- nô
Determiner
- Make someting no dey at all.
- No one. — (WAZP_02_Porico_M__65, No one.)
- No day. — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__79, No day.)
Translations
- English: none
Adverb
- Sey person no gree for someting.
- I say no! I no go chop. — (NSC_2021, I said no! I am not eating.)
- No shout abeg. — (NSC_2021, Do not shout please.)
Translation
- English: negation
Interjection
Sey person dey shout sey e no gree for someting.
- I say no! I no go chop. — (NSC_2021, I said no! I am not eating.)
- No o! I don buy am. — (NSC_2021, No! I already bought it.)
Antonyms
Translations
- English: no