Difference between revisions of "no"

Line 21: Line 21:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''negation''
 
* English: ''negation''
 +
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
Line 30: Line 31:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''no''
 
* English: ''no''
 +
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person sabi someting.
 +
:* {{ux|dv| Di boy no '''no''' sey im dog don die. |(NSC_2021, The boy isn't aware of the fact that his dog is dead.)}}
 +
:* {{ux|dv|Im mama no sey e dey lie. |(NSC_2021, His mother knows that he is lying.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''know''

Revision as of 15:29, 16 July 2021

Naija

Etymology

From English: no

Pronunciation

Play Play


Determiner

  • Make someting no dey at all.
  • No one.  — (WAZP_02_Porico_M__65, No one.)
  • No day.  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__79, No day.)

Translations

  • English: none

Adverb

  • Sey person no gree for someting.
  • I say no! I no go chop.  — (NSC_2021, I said no! I am not eating.)
  • No shout abeg.  — (NSC_2021, Do not shout please.)

Translation

  • English: negation


Interjection

Sey person dey shout sey e no gree for someting.

  • I say no! I no go chop.  — (NSC_2021, I said no! I am not eating.)
  • No o! I don buy am.  — (NSC_2021, No! I already bought it.)

Antonyms

Translations

  • English: no


Verb

  • Make person sabi someting.
  • Di boy no no sey im dog don die.  — (NSC_2021, The boy isn't aware of the fact that his dog is dead.)
  • Im mama no sey e dey lie.  — (NSC_2021, His mother knows that he is lying.)

Translation

  • English: know