no
Naija
Etymology
From English: no
Pronunciation
- nô
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1829
- Frequency rank in NSC treebank: 7
- Frequency in raw corpus: 41139
- Frequency rank in raw corpus: 12
Determiner
Make someting no dey at all.
- No one. — (WAZP_02_Porico_M__65, No one.)
- No day. — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__79, No day.)
Translations
- English: none
Interjection
Sey person dey shout sey e no gree for someting.
- no — (deuber__1459, __no translation__)
- No! — (WAZA_07_Self-Medication_T__99, No !)
Antonyms
Translations
- English: no