Difference between revisions of "nobody"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | * Wetin dem dey use talk | + | * Wetin dem dey use talk sey person no dey. |
:* {{ux|dv| '''Nobody''' dey the house.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Nobody was at the house.)}} | :* {{ux|dv| '''Nobody''' dey the house.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, Nobody was at the house.)}} | ||
:* {{ux|dv| Im just dey run and '''nobody''' dey pursue am.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, He was running and nobody was pursuing him.)}} | :* {{ux|dv| Im just dey run and '''nobody''' dey pursue am.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, He was running and nobody was pursuing him.)}} |
Revision as of 19:45, 14 August 2021
Naija
Etymology
From English: nobody
Pronunciation
- nóbòdɪ̀
Pronoun
- Wetin dem dey use talk sey person no dey.
- Nobody dey the house. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Nobody was at the house.)
- Im just dey run and nobody dey pursue am. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He was running and nobody was pursuing him.)
Antonym
Translation
English: nobody, no one