nobody
Naija
Etymology
From English: nobody
Pronunciation
- nóbòdɪ̀
Pronoun
- Wetin dem dey use talk sey person no dey.
- Nobody dey the house. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Nobody was at the house.)
- Im just dey run and nobody dey pursue am. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He was running and nobody was pursuing him.)
Antonym
Translation
English: nobody, no one