nobody

Revision as of 16:55, 10 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Pronoun)

Naija

Etymology

From English: nobody

Pronunciation

  • nóbōdɪ̀

Play Play

Pronoun

  • Wetin dem dey use talk sey person no dey.
  • Nobody dey the house.  — ( NSC_2021, Nobody was at the house.)
  • Im just dey run and nobody dey pursue am.  — (NSC_2021, He was running and nobody was pursuing him.)

Antonym

Translation

English: nobody, no one