nobody

Revision as of 19:25, 6 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: nobody

Pronunciation

  • nɔ́bōdɪ̀

Play Play

Pronoun

  • Wetin dem dey use talk sey person no dey.
  • Nobody dey the house.  — (Nobody was at the house.)
  • Im just dey run and nobody dey pursue am.  — (He was running and nobody was pursuing him.)

Antonym

Translation

English: nobody, no one